Saturday 24 November 2012

Top Nigerian's Lies That Can Never Comes To Pass


Seriously Nigeria people can lie eh, Also the funny part be say they will lie, lies that can't  comes to pass lols imagine this set of lies that can't come to pass :P

I get a HTC Mobile phone and each time i enter bank all the computer;s in that Bank will Shut Down - lols imagine that na :P get more fun's after the cut :P


This guy say him repair a laptop for a client and the hard disk of the laptop is missing, Imagine what the dude said
"Oga o i see the hard disk before o but wen i see am last the thing get leg waka comot now, come 2moro i will look for it and keep it for u sir" imagine he had sold the hard disk now wen the client come for it the next day guest wat?

that one na that one..
My bros they do yahoo yahoo, him tell me say one Oyibo woman done do visa give am say 2moro him dey travel out" person wey me and dey plan for farm 2moro so o ! can u imagine,, lmao

I done see car wen dey fly for up like aroplane b4, for warri"
I don follow obama play ball wen i go america
lols Imagine this o,
There is this my Guy, Called Origin he like original thing eh, but unfortunately my guy change o!
 back those days i used to sell recharge card so i get one umbrella like that, We called it Under Umbrella then.
So, base on tradition as my guys den under umbrella wit me, there is a shopping complex beside my under umbrella, so a woman drive beside with her daughter inside the car, everybody under the under umbrella where eying the girl inside the car untill the car went.
So, my So just come on say that babe one dey that car so just made his day, ah just now? says everybody.

Origin: So una non dey see wetin dey happen since self

Everybody: Ah Origin wetin happen na?

Origin: I swear all of una blind that babe wey dey inside car so b4 jst tell me say she Love me so na e she give me UhhMuah na e I give Back Uhmuah (Kiss-Kiss)

Everybody: Ah Origin Just now just now? dat babe wey all of us dey look since so give you UMuah and u give her back Umuah? Dis one pass u origin Ah i wish we too non dey look the babe u fit tell us this one but we dey look the babe even b4 they parked here.

Origin: Oya make una they there na!!!

Everybody: ahahahahah u go kill person oo origin,

so from that day we name the guy from Origin to Umuah-Umuah (kiss-kiss) lols...
UP 9ja e non easy jor Kudos 9jarian's

1 comment:

Say Something about this Post