Good day Ladies and gentle men hahah neva laugh o so as e dey na Ogus Baba open monring laffing Tinz be dis one,
E get one dey like dis so, my friend Akpos dey carry him chicken go lagos for ester tinz so as the guy don enter Oshidi so na E the Chicken com mistakely Fly comot from him hand, the chicken com dey find him way,
and my guy Akpos pose they look the fowl dey laff,
Akpos don craze i swear shu..d chicken wen you dey carry go do ester fly comot from your hand you say make dem leave am say na where him know for lagos?.
E get one dey like dis so, my friend Akpos dey carry him chicken go lagos for ester tinz so as the guy don enter Oshidi so na E the Chicken com mistakely Fly comot from him hand, the chicken com dey find him way,
and my guy Akpos pose they look the fowl dey laff,
People
"Apkos no be your chicken dey run go so?"Akpos
Make Una Leave am na where him know for Lagos? No be me dey carry come from warri come lagos come do ester? heheh,Akpos don craze i swear shu..d chicken wen you dey carry go do ester fly comot from your hand you say make dem leave am say na where him know for lagos?.