Wizkid: I don dey find trouble o.
The 'succezz' Wizkid so madly hates can be found in Tonto Dikeh's Peronal Profile on Twitter
Make una ask am wetin Tonto Dikeh Do am ooo na small small big things take they happen o
Delta State Gov. To Clean Up and Fumigate Flooded Areas before Victims can be Allowed to Return to their HomesDelta regime is to arrange and treat the homes of flood victims before they'd be allowed to travel back to their numerous communities.
Sharon previously revealed that she spent £120,000 on operations, including liposuction, but said talk show:
“I’ve been looking at pictures of myself since I started to lose weight and my face looks plastic. I was like, ‘Oh dear. I should never have done that.’ So…no more abuse.Source: express.co.uk
Those Days School Giraffing Tinz You Did It Then Don't LieYes we did all, tell us you didn't do it and Ogus Baba go track you now lmao na wa ooo for secondary schools i non know how e go be sef this one wey i never write jamb so, Na wa Baba God how e go be na dem say na Computer dem go take write jamb dis year, I be won write before oo CBT tinz fit land person for jail o.
Facts From The Bible Jesus Christ Kissed Mary MagdaleneHmm Lets try and know somethings in the Bible while I called them Facts, I had been jotting these down from my pastor lesson in the church and try to push them out to you all. Don't Laugh o as it goes like this;.
"I dey go learn handwork cos I don tire 4 dis skul. All d exercise books wey ma papa buy 4 me na waste. Teacher go say make I copy wetin dey black board n I go do am. Later, she go wipe d board. As a gud student, I follow her erase ma note wit eraser after wasting much time n energy. Could u believe dat she go giv exam n expect me 2 pass. Wetin she want make I read wen I don follow her eraze d note wey I suppose read?"
I will surprise you, as my wedding invitation will get to you very soon,” she said.