Follow @IamOgusBaba
Meh where did i keep this Biro o! make i run do this assignment before E'SIR will come in now, ooo i go cry oo who come here collect the Biro wey i keep for my bag na, dis kind tin na e dey make me cry and be won resemble gorilla at times so o Na wa o Biro wey I keep for here wen i dey comot from house this mawin how manage e come take fall na, o i non like make i dey find something like dis.