Wednesday, 19 December 2012

Dem Don Talk Say Pupils Want Condoms In All Schools


Wetin be dis na? na spoil pupils wey go spoil for school ni? imagine dem say

Pupils Want Condoms In All Schools

follow read the story for Isoko Mirror Newspaper

 

Omg Is This Beauty?


Omg! is this beauty? walahi if dem give me this type eh.. Guys what? If you be good person tink beta, if you be badt person  think badt. lols

Tuesday, 18 December 2012

9ja News: Pipeline Fire Don Kill Many People in Lagos


 Omg Christmas don dey reach o! wetin dey happen na? na yesterday people die finish for bus wey dey carry people for delta state.
Today na one vandalised pilpeline site wen dey for Lagos. Them say some group of gang go steal Oil, wey the number of gallon wen dey steal was yet to be ascertained as for yesterday wey be Tuesday.

The Recent Happened Accident In Delta State (Pictures)

The Recent Happened Accident In Delta State (Pictures) More Pictures  After the cut

Lil Wayne and 2 Chainz on set of the "Rich As F*ck (R.A.F.)" video shoot


Lil Wayne and 2 Chainz on set of the "Rich As F*ck (R.A.F.)" video shoot -

Monday, 17 December 2012

Only A Car Can Solve My Problem-a Young Man


I saw and heard and experienced what i had never experience in life today, just in front of my office a young man was standing beside the road side opposite my office, He had been there for the past 4hours and no body movement.
Well i was like is this guy normal? So i got moved to as a lady that was there unfortunately the lady know much about him, and the only problem i got there was * the lady don't his name*
The lady said,
 The young had lost his sense since his car was been snatched from him @ Benin express way, and all the places he had been taken to he always say Car is my problem if i can get a car I will be okay, says the Young man.
 

Waje don covers december issue of TW magazine


  Nigeria popular singer Waje don covers december issue of TW magazine o e good for her o abi weytin you think?

Saturday, 15 December 2012

Benitez Don Sing Glory For Chelsea


The Interin Manager wey be Benitez don revealed say the Club World Cup Glory wey dey Japan to inspire the Ogbonge club wey be Chelsea say make dem fightback in the Barclays Premier League.

Police Don Arrest Eight Poachers


Them say 8 people done show for Brits Magistrate Court on Tuesday wen dem do deal with one Rhino Poaching. Them say police don catch dem since November after eigth rhino were poach in the Klipkospruit private nature reserve wey near Sun City for there.
This people are Petrus manetsa, April Shimy Molthoki, Jan Kgosoane Botlholo, Lesiba Joel, Letsoalo, Marko Cele, Olaholo Mario Moiotcha, David Baloyi, and Joseph William Chitlhangu.

Friday, 14 December 2012

Must Laugh And Comment 9ja Funny Picture Of The Day


Must Laugh And Comment 9ja Funny Picture Of The Day

hahaha Funny Picture of the Day

hahaha Funny Picture of the Day

Picture Of Messi And His Family

Kenya Marks 49th Jamhuri Day (Pictures)

It was a night before Jamhuri Day Nairobi residents enjoyed a performance by international act Erykah Badu at the Carnivore Grounds. She worked the crowd up into a celebratory frenzy with her set, which lasted almost two hours and included two encores. Badu followed performances from Ugandan Saxophonist Isaiah Katumwa, DJ Andre and DJ Adrian.
It was all fun and a memorial Day of Kenya. Hit the read more to see more pictures from this event.

Thursday, 13 December 2012

Justin Bieber Planned By killer


Justin Bieber was at the centre of a recently discomfited murder plot. The 'Boyfriend' singer was reportedly being targeted by a convicted killer in New Mexico, who was about to have the 18-year-old popstar executed and castrated but his hitmen were intercepted by police in New York last month after he confessed his plan before it was carried out.

Delta State Govt. Controls Traffic In Asaba



Governor Emmanuel Uduaghan of delta state controlling traffic at Inter Bua Round About,
 

Facebook CEO Ask Nigeria President Goodluck Jonathan To Leave Facebook



President Goodluck Leave Facebook

Facebook CEO Mark Zuckerberg has asked Nigeria’s President, Goodluck Jonathan to move his Facebook fanpage to either Hi5 or Myspace, despite having over 700,000+ fans on the world’s most popular social network

I Can't Laugh

heheh!!! Lols :P :D This is serious o! lolz President Goodluck Jonathan you don't have any choice here is been said by the CEO & Founder of the leading leading social network facebook.com. Dem say make you park o.. this one no be fuel subsidy o! Na joke!!!.. no go back do another one o Ogus Baba

Haha Akpos and His Wife- Funny Joke


     Jokes: Akpos sent a text to his wife last night,

    “Hi babe I’m at the pub with some lads, please try and wash all my dirty clothes and make sure you prepare my favourite dish before I return.”

    (50 minutes later)
    Akpos sent another text, “Babe I forgot to tell you that I got an increase in my salary at the end of the month I’m getting you a new car”

    She text back immediately,

    “Omg really?” icon biggrin jokes

    Akpos replied,”No I just wanted to make sure you got my first message.”… 

Na o Dis One Na Person Chioma Chukwuka Apotha

Na o Dis One Na Person Chioma Chukwuka Apotha

Ogus Baba, Basket Mouth,Bovi And Akpos Secondary School Food Formation- Funny Comedy


 
Joint Corner After Long Break
How una they my people i know say e don te small, na show just they take much of time, non ask me where i for dey go do show o! cos i will never never tell you. Yes thats is that we are not quelling.
today i go just take una back to those days,  way back to Secondary school, meh those days i know some people here rough handle things pass me but i will non agree for you cos that time na Don Small them dey call, i DON for everything, babe mata o, School Runs o, Teachers Beating, Wickedness o, infact i badt that time so there is no way you go tell me say your pass my own.
Chelsea Fans make e non too pain Us non be we dey do am now, Up Blues Cha!
The tori After the Cut :P

Wednesday, 12 December 2012

Hmm Dem Don Catch Davido With Babe For Bed O!!


Na wa o All this small boys non dey hear word o! that time na Wizi kid abi Wiz kid now na Davido eh eh make una take time o!.. I don talk my own

Who Do You See? 12:12:12

Chinedu ‘Aki’ Ikedieze Is 35 Today, 12-12-12

Funny Image

Funny Cat Jokes


Daughter told to her mother, “Right now I have seen a healthy white big cat went out from our kitchen”
Mother told, ” It is good sign and fortune to see a white big cat.”

Daughter replied, “Yes fortune is that it has eaten all of your foods.”
 

Friday, 7 December 2012

Laffing Mata Weekend With Ogus Baba - Funny


How are you guys today, is been a while now, hope you guys had been having some real huge fun from
my updates, well, I thank yous for the comments on on my previous quack write up.

But today lets have some fun cos' its whole lots different thing,
I want you guys to know something about me.. I am not that educated ooo :P that is why i keep on using
One English, what i want is don't get upset wit my English LWKMD.

I keep on telling people that we Nigerians are great o! even our president confirmed it. Imagine,
Twenty Four hours After United States concluded the Presidential election. The winner Mr Barack Obama is celebrating his victory.
The Nigerian President has just arrived, the United state with his entourage to congratulate him.
"This is really a surprise" said Obama to the Nigerian President"American are advanced, they know the results immediately after the election"

Nigerian President: We Nigerians are more advanced, we always know the result even before the election". LWKMD

We Nigerian's are too good abeg, shu! wen foriegn people dey use LMAO, WAS, LOL and lots more we Nigerian's we dey follow em dey happy say dem do big thing, of which we can do beta than dem, why not check out this list?

 OYO - ON YOUR OWN
 BBIAB = Be Back In A Bit.
 LWKM - Laugh wan kill me
 LWKMD - Laugh wan kill me die
 MIDG - make i dey go
 WGYL - we go yarn later
 IGA - I gbadun am
 ICS - I can't shout
 DJM - Don't jealous me
 WBDM - Who born d maga
 UDC - U de craze
 NUS - Na u sabi
 WSU - who send u
 OSABZ - over sabi
 ITK - I too know
 WDH - wetin dey happen
 NDH - nutin dey happen
 FMJ - free me jo
 BBP - bad bele people
 HUD - how u dey
 WKP - waka pass
 BBG - baby girl
 KKL - Kokolette
 MML - mamalette
 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
 NTT - Na true talk
 IKU - It koncain u?
 NDM - no dull me
 LGT - let's goo there
 IFSA - I for slap am
 IGDO - I go die o
 YB - Yess boss
 NLT - No long thing
 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
 CWJ - carry waka jorh
 WBYO - wetin be your own
 U2D - U 2 do
 U2DV - U 2 dey vex
 MKG - maka gini?
 WSDP - who send dem papa
 INS - i no send
 INFS - i no fit shout
 WWY - who wan yarn
 NBST - no be small thing
 NWO - na wah oooooo
 NMA - no mind am
 MIHW - make i hear word
 NBL - no be lie
 NB? - na beans?
 WD - wetin dey
 UNGKM - u no go kill me
 O2S - omo 2 sexy

OW2G jor- Omo we 2 gud, cnt you see it? we are not lacking anything, we go show em say we non dey laff for 9ja since our Press don first show am out for USA so abi wetin una tink na.?
After all na Joke i dey, if u like carry am for head, afterall i don talk my own.
I still remain Ogus Baba NDM- Notin Do Me.
Follow me @IamOgusBaba

Photo Update: Tonto Dikeh and Her Mum


Photo of the day: tonto dikeh and her mum