E don Happen oo! Today wey be 26th Dec 2012 na e be boxing day wey dem recognized o! who you go box with today na.. I swear i don arrange person wey i won box with.
See the formation Below After the Cut
Ay Show Reject Basket Mouth Proposal To Perform - Na joke o!Wait! Does it mean Body Features can disqualify one in an interview? My bros just dey cry for here say AY Comedy Show non allow am talk him jokes because of his Big Eye o!.