Only Nigerians Can Have A Full Conversation With Just Questions!
DELE: my guy, how far?
EMEKA: wetin dey hapen?
DELE: why you just dey call me now?
EMEKA: you buy me credit?
DELE: dis one wey u call so, u wan show?
EMEKA:where you dey?
DELE: you sabi pius' place? EMEKA: make we block there?
DELE: u wan make we block for another place?
EMEKA: you get doh?
DELE: wetin u wan take money do?
EMEKA: we no suppose to drink?
DELE: na me born you?
EMEKA: no be you be my chairman?
DELE: abi cr*ze dey log onto u? Na my doh u go use maintain?
EMEKA: before nko?
DELE: u serious, abi u dey play?
EMEKA: bros,wetin u think?
DELE:so u know really hold change eh? And u wan drink? U no dey shame?
EMEKA:bros, which ones na? Na change for beer dey cause diz kind yarn?
DELE:before nko?.

heheh lolz nice one
ReplyDeletefunny...
ReplyDeletelolz funny tinz
ReplyDeleteLol....Make we laff?
ReplyDeleteEhen! Why is ur blog full of skool results dat Nd dat...I just graduated last yr..I hate seeing skool stuffs..no be say I be olodo o ...
ReplyDeleteAbi o!!!
DeleteI knw say u b one of those babes wey dey miss class anyhow anyhow...
Deleteheheh true talk @just winch
DeleteLmfAo!!!!!!....d joke is kind of stale though it's a remake/remix
ReplyDelete@francex; idey feel u
@justwin h; seems lyk u r in every blog
D songs u listen to repeatedly r not stale.cut comedians some slacks jare
Delete@francex; u don begin to dey laugh?
ReplyDeleteNaija 4 life
ReplyDelete