If I tell you say Basket Mouth non dey try at all una non go believe, see as basket Mouth Dull my Style for PTI Junction in London, abeg make i bone that one no be wetin i get for today be that.
Seriously base on tradition come to think of it, As i land for 9ja today so i dey happy die, you knw wat? see fine fine babe wen facebook just dey suggestion for me, oboy see me oh if u see dis babes eh? na bomb, if i non lie i added like 50 of them b4 i jam this tree, see as i dey provoke here.
I swear Facebook non try for this one jor, see as this man just spoil my day, Check am out now, If na you how you go feel?.
hehehe Ogus u non go kil person one day ooo
ReplyDeletehehehe badt guy
ReplyDeleteLol
ReplyDeleteheheh una just dey laff im write put,,, lolz Ogus u suppose vex pass like dis na, but Ogus dat one of say u and BM go london so na lie oh abi?
ReplyDeletelol....
ReplyDeletehahahahaha ogus u don come again
ReplyDeletewetin na? make i Go Back?
Delete