I come lagos for the First time yesterday, because i Just buy one beautifull car, so i karry am come lagos make i come do buga..
When i reach Lagos, Naso i saw something wey then they call TRAFFIC LIGHT, i never hear am before except yesterday, as i no get motor before now... as i was driving, when its my turn to cross the road The thing Just Change o Red, i just immediately get down from the car and started Running.... All the lastman keep running also, i don't know they are running after me, one just catch me..
Oga where did you think your are running to, one last man asked me I was about to cross the road with my car, when your Traffic light Turn Red, i was afraid because in my own Village RED means DANGER, So i think BOKO HARAM don reached there
Oya wait, what Does the read light Means to you?? make you na tell me below because for my village its means danger and Those yeye last-man say dey go karry me go Court.... oya make una rush Follow me on Twitter and i dey alive for Facebook

and make una Visit Cashdove.com
Hmm who is global again oo
ReplyDeleteHuh? Walyy is globalwalyy hope u guys will have some fun wit him :{P
Deletehmm impressive
ReplyDeleteOgus where have you been since oo warri is on fire today hope u go dey
Wela na i go show
Deletedis one non work oo
ReplyDeleteHuhhhhhhhhhhhhhhh WTF.... Ogus wats is dis na?
ReplyDeleteWetin na? Me non knw wetin u mean oo
DeleteFunny Huu******************bt who be dis?
ReplyDeleteNice sha u try
ReplyDeletehehehe for my village na Danger ooo tank God as u run ooo
ReplyDeleteNa danger for my Village oo thats why i run o
Deletehehehe Funny u walyy
ReplyDeletei see you bro, u are welcome
Deletelols you just made my day... nice crack hehehe na wetin person non knw na
ReplyDeleteyes o, na because for my village na Danger, na the tin make me run o
DeleteNa so Afterall no body won die now hehe
DeleteNice joke
ReplyDeletethank you very mush, hope to see you next time
Delete