Thursday 20 December 2012

Chris Brown Still Dating Karrueche Tran


 
Chris Brown Still Dating Karrueche Tran

Rihanna Christmas Bikini Pictures Updates

more photos after the click

Photo Updates: Dog Tries To Revive His Dead Mate-Imagine

more pics after the cut

Arsenal Jam FC Bayern Munich


Oya o! Arsenal done enta am again o. I trust madrid Arsenal fans make una dey prepare oo cos wetin Real Madrid go use una eye see eh e go badt pass the one wey Chelsea don do una b4.
Arsenal Jam FC Bayern Munich :P
See as dem don dey vex, oya na make una go change am msteech,  

9ja News: Reps Don Pass 2013 Budget


Nigeria House of Representatives done talk on today wey be Thursday say, dem don pass the 2012 budget of N4.987 trillion as them go against the N4.924 trillion wey our Oga patapata wey be President Goodluck Jonathan.
Them don talk say this one don show another tin of N63 billion.

Celebrity Prank Caller Arrested


Information wey dey reach me from obodo Oyibo now be say Police don cage one 12-year-old boy wey be dey make prank calls to police for months claiming hostages were being held at a number of celebrity owned homes including Ashton Kutcher's and Justin Bieber's
See more here

Marilyn Ramos Was Crowned Miss South Africa


Marilyn Ramos was recently crowned Miss South Africa at a glitzy ceremony which was held at the Sun City Super Bowl. congrat