Wednesday 19 December 2012

Ay Show Reject Basket Mouth Proposal To Perform - Na joke o!


Ay Show Reject Basket Mouth Proposal To Perform - Na joke o!
Wait! Does it mean Body Features can disqualify one in an interview? My bros just dey cry for here say AY Comedy Show non allow am talk him jokes because of his Big Eye o!.

This thing non work o! non mind am BM (basket Mouth) non worry, As AY with his Big Eye non accept you so eh,  Na so You non go Accept am because of his Big Eye and Ear too, for King Of Comedy Show.
lmao...

Christmas Flexing Shoe For Big Boys

Big Boys how far na? today na una day o!, how the Xmas won be for una eye na? If u neva buy your Christmas shoe make i take una back to those days when me and my bros Basket Mouth be dey do Big Boy like una, I talk say no body flex reach us dat time o.
 More fun after the cut.

Dem Don Talk Say Pupils Want Condoms In All Schools


Wetin be dis na? na spoil pupils wey go spoil for school ni? imagine dem say

Pupils Want Condoms In All Schools

follow read the story for Isoko Mirror Newspaper

 

Omg Is This Beauty?


Omg! is this beauty? walahi if dem give me this type eh.. Guys what? If you be good person tink beta, if you be badt person  think badt. lols