Tuesday 25 December 2012

Boxing Day Formation- Basket Mouth Vs Biggie, Klinton Da Drunk Vs Ogus Baba


E don Happen oo! Today wey be 26th Dec 2012 na e be boxing day wey dem recognized o! who you go box with today na.. I swear i don arrange person wey i won box with.
See the formation Below After the Cut

AY Comedian Buys Camry for Open Mic Winner, Pencil


Our Oga Alias AY aka Big Eye don do am again o, He just leash one unleashed now now as i dey talk to una so. He don buy Camry for His AY show Open Mic Comedian Winner wey be Pencil, Omg that's so sweet. abi e non e sweet?
See more photo after the cut

Merry Christmas To All Ogus Baba Fans and Lovers


Without taking much of your time, I'm using this medium to wish A Happy Merry Christmas To All Ogus Baba Fans and Lovers. May God continue to help and guide you in anything you are doing, and may God also give you more ability to keep on reading more fun from Ogus Baba Blog.

Thanks for being there.
Happy  Xmas To You All