Friday 3 August 2012

Nigerian Comedians with Their Wives

Comedy is a laughing matter! But the money these comedians make is no laughing matter, I tell you. Infact, it seems they are the ones laughing all the way to the bank, leaving the joke on us!.
But oh Come to think of it base on tradition this comedians are not handsome but the babes and wives when dem dey carry and marry eh na bomb oh Show see my brother (BM aka Basket Mouth) wife see as she be like angel, if you like go tell am say i dey praise his wife oh, i don talk am na Joke i dey oh if you go do that one na e be say na your own aproko be dat oh.
Dat one na dat one oya see AY with his big eye, see the babe him marry.. Seriously the thing neva tire una? come to still tink of it to dat short man  Julius Agwu  hehe see the fine babe when him marry i dey fear those guys oh..

Teju Baby Face And Tobi Banjoko

 

Julius Agwu And Wife Ibiere

 

A.Y (Ayo Makun)And Wife Mabel

                                                    

Basket Mouth & wife, Elsie

Feel Free To Talk Your Mind Which Of Dem Wife Beautiful Pass?

3 comments:

  1. Julius Agwu And Wife Ibiere, all d way
    www.cashnaija.com

    ReplyDelete
  2. Teju Babyface and his wife just be like boyfriend and girlfriends lolz

    ReplyDelete
  3. THEY ARE ALL CUTE

    ReplyDelete

Say Something about this Post