Wednesday 21 November 2012

Chelsea: We Done Sack Roberto Di Matteo Wetin Sef!


Chelsea: We Done Sack Roberto Di Matteo Wetin Sef! if you notice am since when this man enter Chelsea all the name say na coach him be Chelsea never make anything out of it, still msteech make i non too talk sha, if i remember wetin happen top us yesterday eh e go be like say make fire roberto.


 Na God go follow till anywhere him go, you just come spoil team give us, if not be mouth wey we get before we for non dey talk for where other teams dey.. huuuuuuh 

No comments:

Post a Comment

Say Something about this Post