Thursday 1 November 2012

Ogus Baba: Happy New Month Blog Readers


Oya make we follow chop the rice hehe rice kan rising ni, Well I Ogus Baba i am using this Honorable medium to wish you all my Blog Readers a wonderful New Month on the year (NOVEMBER 2012).
Many more new things your life, you will never lack anything in Jesus Name,  God go make you bigger, Everything wey you dey do any any Thomas go stand against am make God send the person go Thomaslist Hell Fire if there is such. Anybody wey talk say your water non go boil na him house dem non go take see stove and kerosine, anybody wey talk say...... continue the prayer for yourself as dem talk say anything wen you wish yourself na e Baba God go do for you  Amen.

Well, I Ogus Oaba use this to thank you all for your being around, I will always standby to give the best of me..
Happy New Month!!!
Enjoy

No comments:

Post a Comment

Say Something about this Post