Thursday 22 November 2012

Tonto Dikeh Talk Say she Vex Give Comedian AY Well Well Cos Of Her Video :P


Tonto Dikeh Don sama for tweet this tuesday Say she Vex Give Comedian AY Well Well say he posted a video clip on YouTube, wey dey show AY Pikin wey dem call Michelle Makun singing and dancing to the Nollywood actress’ controversial single ‘Get high‘

Na wetin Tonto Dikeh talk For Twitter be this oo
‘@AYCOMEDIAN No dizrespect BIGBRO BUT I’m FUCKIN UPSET WIT U**’, she tweeted.
we still dey wait for AY mouth for this mata wey don dey ground so but e non go be somtin wey go serious o per say two of them be padi's :P

No comments:

Post a Comment

Say Something about this Post