Saturday 15 December 2012

Benitez Don Sing Glory For Chelsea


The Interin Manager wey be Benitez don revealed say the Club World Cup Glory wey dey Japan to inspire the Ogbonge club wey be Chelsea say make dem fightback in the Barclays Premier League.



E non still end for there o, The European Champions fit find themselves 13 point of Manchester United for the league and even seven close to Manchester city by the time wey dem meet Corinthians for the World Title in Yokohama wey go dey for Sunday.
Get more of the tori for here

No comments:

Post a Comment

Say Something about this Post