Tuesday 25 December 2012

Boxing Day Formation- Basket Mouth Vs Biggie, Klinton Da Drunk Vs Ogus Baba


E don Happen oo! Today wey be 26th Dec 2012 na e be boxing day wey dem recognized o! who you go box with today na.. I swear i don arrange person wey i won box with.
See the formation Below After the Cut

  • Klinton Da Drunk Vs Ogus Baba
  • Basket Mouth Vs Biggie
Now the tournament go soon start, One tin jst dey make me laff here since, See as basket mouth serious finish as if he go fit stage biggie haha Basket mouth i laff you.

for my own, i non get too much stress, haha why? cos Klinton Da Drunk na Drunkard man haha, Na push i go push am fall if he non with draw b4 match start hahaha.

Happy Boxing Day To You All Go Out and get some fun.
 

No comments:

Post a Comment

Say Something about this Post