Wednesday 19 December 2012

Christmas Flexing Shoe For Big Boys

Big Boys how far na? today na una day o!, how the Xmas won be for una eye na? If u neva buy your Christmas shoe make i take una back to those days when me and my bros Basket Mouth be dey do Big Boy like una, I talk say no body flex reach us dat time o.
 More fun after the cut.


Oboy we feel like being upto level again, which kind flexing you won bring wen we non go give you? if you bring food matter na we, Babes mata na also we, oboy we too much infact 4much those days.

Christmas be like they day wen we dey go Heaven that time o, Now if you as small pikin say hey Juliet where will you be going for the celebration (Dec 25th), the small girl go first hiss for you, say i tell you say i dey do Christmas? Oboy how you go feel like na? No lets be sincere, those days eh.
Basket mouth non dey play with Christmas o, I believe my bros for that one.
Make i non go talk pass myself.
if you really do Christmas those days, what do you have to say about the Picture above.. The canvas shoes ish... :P

2 comments:

  1. Lol... U no well ogus. Na u go wear this one take ur babe out abi??? Hahahhaaaahhhh

    ReplyDelete

Say Something about this Post