Friday 15 February 2013

DeM DoN KilL GoLdiE


So una don kill Goldie abi? seriously i no just know why sometinz go take dey work like dis, small girl wey person dey always dey admire so na e una don kill so, I swear e no good oo, May your Soul Rest In Perfect Place Miss Goldie We Love You.!! 

5 comments:

Say Something about this Post