Friday 1 March 2013

Download and Listen To Tonto Dikeh's New Single "Jeje"



Wow Omo #Pokolicious has just dropped it again "Jeje", Tonto Dikeh dropped her official new Single Titled Jeje some few hours ago and it went viral on the internet download world. Hahaha i know those who said the other of announcement of the new release quoting "I will not download" "I wouldn't listen to nonsense" and all of that all, Will be the first to download it all... lols Congrat Tonto Dikeh More effort noni.
Download and Listen to Jeje here 

16 comments:

  1. na wa o see noise sha jeje kan

    ReplyDelete
  2. pure nonsense dis is badt haba

    ReplyDelete
  3. see Tonto dikeh abi wetin dem call u u get winch abi wetin dey worry u>? u drink goat pis ni>? see if na cry you go cry for people for studio say na song eh, your plan no go work! i non blame u! na the yeye producer and my mb wey i waste na e i blame, #Pokofoolious

    ReplyDelete
  4. God dey watch yu

    ReplyDelete
  5. devil follow u stay

    ReplyDelete
  6. God come save this baby wey dey cry oo nonsense

    ReplyDelete
  7. jesus christ hahah God go come down for this one oo lols see music my God

    ReplyDelete
  8. I swear my Dog can do beta than dis!!!!!!!!!!lmao

    ReplyDelete
  9. Tonto hear my advice Na Actress you be No be Artiste Abeg stay for one abeg non imitate others pls

    ReplyDelete
  10. Ogus baba na u i blame oo you wey post this nonsense for u blog

    ReplyDelete
    Replies
    1. annon123 how u go use take blame again na?

      Delete
  11. Lols,,,, Chai my Mb pain me o! if Mad man here dis one eh instead make the madness cure the kolo go increase more, Tonto Dikeh you be big foooooollllll oo

    ReplyDelete
  12. this one no be music again oo

    ReplyDelete
  13. moved to trash bin already

    ReplyDelete

Say Something about this Post