Monday 30 July 2012

Akpos And His Ester Chicken - Funny

Good day Ladies and gentle men hahah neva laugh o so as e dey na Ogus Baba open monring laffing Tinz be dis one,
E get one dey like dis so, my friend Akpos dey carry him chicken go lagos for ester tinz so as the guy don enter Oshidi so na E the Chicken com mistakely Fly comot from him hand, the chicken com dey find him way,
and my guy Akpos pose they look the fowl dey laff,

People

"Apkos no be your chicken dey run go so?"

Akpos

Make Una Leave am na where him know for Lagos? No be me dey carry come from warri come lagos come do ester? heheh,
 Akpos don craze i swear shu..d chicken wen you dey carry go do ester fly comot from your hand you say make dem leave am say na where him know for lagos?.

4 comments:

  1. hehehehe badt guy lolz funny

    ReplyDelete
  2. Omg God hehehe its always good opening the money with laff and happiness thanks...

    Gidigirl from Lag

    ReplyDelete
  3. baba Does it mean the chiken come leta locate where akpos dey? but k ansa dat one first

    ReplyDelete
  4. lmao that one done go already na

    ReplyDelete

Say Something about this Post