Monday 30 July 2012

Basket Mouth Dey Eye My Babe


heheh but come to think of it, base on tradition babeylon guagua this boy wowo oo (Basket Mouth) lols wowo so te only him self talk am say him be like monkey, lolz dem born person finish only name himself say na monkey him be how u see that kind tin na?.

I wonder the kind girl wen go fit date am oo shu, if you see am finish you don see monkey no difference.. come na joke o non too laugh o na true na. Base on tradition so, i personally took this photo above myself wen we he was performing, Actual we where both invited to perform dat day.

Do you know why i took this photo? No one knows, e just be like say na Baba God open my eye take see am dat time wen everybody dey busy dey laff me stand finish say i go see the film trick wen him go use.. i tell you so eh as the guy dey busy dey crack jokes for stage so, his second eye dey one corner dey target one bad babe wen me talk say wen reach my time to perform i go use sense take call d girl use am do one kind example after dat one she go be my friend and i non say this wowo boy dey eye am.. him think say i non go see am..Brother i catch you dat day oo lolz :P

Na joke o!

Abeg na joke o nothing eles o make una non go back go talk another one oo one love..

12 comments:

  1. OMG Ogus ooooooooo u badt oooo i love this joke man lolz Basket mouth lolz

    ReplyDelete
  2. hahahahahahahahahahaha Ogus Baba ooooo wetin na so you dey even dey eye the girl self too Basket Mouth Sharp oo lolz

    ReplyDelete
  3. Ogus na e be say BM sharp pass you oo lolz Up BM be dat na

    ReplyDelete
    Replies
    1. lolz @Anonymous you non see say the guy serious finish so te the eye bend finish na dat day i fear Basket Mouth with him babe Tinz dat guy non dey allow babez rest o

      Delete
  4. base on tradition come to think of it babeylon guagua lolz baba u don start oo.. i won laff kill my self here oo

    ReplyDelete
    Replies
    1. Origin na so na Lolz non go break glass oo even u die go read dis one make u die Warri Tenant And Akpos

      Delete
  5. funny nice dream

    ReplyDelete
  6. hehehe, if Basket mouth catch you? Nice jokes bro

    ReplyDelete
  7. Hehe why BM himself go dey do targeting na?

    ReplyDelete

Say Something about this Post