Sunday 23 September 2012

Fact You Need To Know About Arsenal And All- Joke


*If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake.
*If Akala sells bleaching cream, abeg rush am, na Original.
*If Dame Jonathandey teach English Language, abeg comot your child from that school, it is highly dangerous.
*If Arsenal see an open net chance, don't panic bcos na Van Persie.
*If armed robbers visit Emirate Stadium, they won't go to the trophy room becoz no recent trophies.


* If na Man Utd Vs Chelsea na serious march be that
*If Jonathan makeany threat, check well, na subsidy.
*If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2.
*If timaya advertise school, no carry ur pikin go there or else na
correct Aba pidgin go full him skull.
*If dangote give una jewelry, abeg rush am oh, na confirm gold but if he cum giv garri, abeg no take am, na cement.
*If u c mourinho sodepressed, don't bother to ask am, na barca caused all him fear.
*If u hear election tribunal, na ACN, against PDP.
Right or wrong?

5 comments:

  1. hehehe baba na tru talk ooo Up chelsea sha

    ReplyDelete
  2. But na tru say Arsenal dey lack troof

    ReplyDelete
  3. badt guy u wuda arsenal here ooo

    ReplyDelete
  4. hehe see as man City flog Arsenal my ish

    ReplyDelete

Say Something about this Post