Tuesday 6 November 2012

Those Days School Giraffing Tinz You Did It Then Don't Lie

Those Days School Giraffing Tinz You Did It Then Don't Lie
Yes we did all, tell us you didn't do it and Ogus Baba go track you now lmao na wa ooo for secondary schools i non know how e go be sef this one wey i never write jamb so, Na wa Baba God how e go be na dem say na Computer dem go take write jamb dis year, I be won write before oo CBT tinz fit land person for jail o.

6 comments:

  1. lmao dis ogus baba non go kill person with this old cago tins niceoooo

    ReplyDelete
  2. that was how we did it then in schools nt new thin

    ReplyDelete
  3. Join us now @ www.naijacrackers.com

    You would love to be There, Just try it and See.

    ReplyDelete

Say Something about this Post