Wednesday 7 November 2012

Wizkid Dey Find Tonto Dikeh Trouble For Twitter o



Wizkid: I don dey find trouble o.
The 'succezz' Wizkid so madly hates can be found in Tonto Dikeh's Peronal Profile on Twitter
Make una ask am wetin Tonto Dikeh Do am ooo na small small big things take they happen o

7 comments:

  1. hmm na wa oo dis wiz kid of a tin eh

    ReplyDelete
  2. make God non punissssssh dt his mouth why u dey find d girl trouble eh na u get money passsss u non ask Ogus baba

    ReplyDelete
  3. no be him fault

    ReplyDelete
  4. @ wizkid: Beta jasi make u no rasi. Be careful. Abi, anything?

    ReplyDelete
  5. make una no dey beef the guy.work hard so that people can talk about u

    ReplyDelete
  6. peepzz should try mind deir buziness...like WIZKID

    ReplyDelete
  7. na wa for this wiz kid of a tin ooo shu

    ReplyDelete

Say Something about this Post