Thursday 23 August 2012

Bras Exporter - Comedy

Meh this is business. Person wey say ma water no go boil, they no go sell stove 4 their
area. I Just came back from Kotonu as an importer, exporter and general merchandise of bras. I get size A to Z. Even if na d bra wey I fit wear, e dey. Guys, no b only wen u giv ur babe
car key, them go know say u luv her. Buy dis bra for her meaning u did a fantastic discovery
during your last session with her. Home delivery dey just 2 show u dat me business dey serious.

Lolz i can't laugh jare na wetin..

6 comments:

  1. :!! Lolz this guys serious ooo shu.. i can neva allow my Boy frend to select dis stuff's for me o

    ReplyDelete
  2. what do you mean Becky wudnt you happy if someone bought that for you? wo i dont like dat idea of not allow your guy to buy such for you.. lolz i which am d one

    ReplyDelete
  3. @anoymous leave her na make she dey do sh@@@r@

    ReplyDelete
  4. I laff in italian!!!

    Ogus I wish u all d best in dis ur bra biz
    May dis biz b permanent in ur life

    ReplyDelete
    Replies
    1. i go dey follow you for back now Francex haba

      Delete
    2. He he he ...@Rita

      Delete

Say Something about this Post