Thursday 23 August 2012

Top 7 Wowo Nigeria Comedian's List

Good day Ladies and Gentle men, How you today (una don chop today?) like this so eh forget talk give yoyo  platain, Base on tradition, come to think of think, seriously on a serious note American Comedian are better off than Nigerian Comedians.

Ogus Baba

Why i talk like that? seriously if you see all this American comedian suit up you go like them but make Nigerian Comedian suit up heaven and earth you non go see different, neva laugh o i non go too talk today because dem say na people wen get Big head and mouth dey talk people like my Brother Comedian AKA Basket Mouth, No try am oo that guy fit talk from today till next generation.

Ask Basket Mouth

Ogus Baba :- Basket Mouth
Basket Mouth :- Eh!
Ogus Baba :- Shey dat tin wen i talk for up so na lie?
Basket Mouth:- For where who talk am say na lie? No be Lie oo I fit talk from today eh mstcheeew fit reach another world wen baba God go create..
Ogus Baba :- Hey stop it simple question Yes or No you won start put your own.

Ogus Baba Continue

So as we dey talk before that urgly boy interrupted. Come to think of it all american comedian fine pass all Nigerian Comedian both female and male.. I Thank God say i non go talk too much as i have Photo backups for my talk. what i am trying to say which American Comedian you won use compare with Basket Mouth/ As Basket mouth non dey make me rest of his Handsomeness and for my mind i dey laff am say him wen be like monkey, Me sef wen mange handsome small neva boast say i handsome him wen be like monkey na him come dey make noise.

Compare List

I what you to do me a favour a compare this photos. lolz..
See as they wowo take Gud at Them what do you think?
Are Dey Not Urgly?

A.Y
By Far this is the most ugless person i have ever seen in this world no qualifications for him everything animals and humans know him as father of big eye.
Imagine, One day like dis wen dem dey give news for Silver Bird Television (STV) Na e dem mention one program Say na A.Y Show hmm na my pet dey gist me so o as i come na i ask my pet say wetin dem just talk for STV now.,
My Pet :- Dem Say weda na one program dey do do say na A.Y Show na dem show one one guy with Big Eye Say na Him get d show
Ogus Baba :- Big Eye? I just knw say na dat wowo boy A.Y dem talk so.. 
Come to think of it this guy fit scare person fo night with this his big eye oo.
Preference Of Wowo

Introduction To Wowo
Basket Mouth
Monkey o, I non know why dis guy dey appear for everything on my lsit,
Monkies :- Leave am o! na our father be dat o we call am Father of Monkies in Monkey Kingdom
Ogus Baba :- Abeg make una vex, him belong sef no difference among una selves carry am go.
Monkies  :- Thank God Say u Know







I Go Die
OMG! why you create dis kind people for this earth na dem non belong jor shu person go wowo so te fowl sef feel am imagine one day wen my guy dey buzz for street as him dey waka dey go so him non know say Fowls sef know say this guy wowo and dey start monking the guy o
Fowls:- See am, wen him wowo finish so who follow am dey waka so if na like dem Eddie murphy now we go dey run follow dey but God catch you ..
I Go Die :- No be una fault i non blame una na Baba God  wen put me for dis condition
Fowls :- Lolz so him even get mouth to dey talk self. wowo boy.

I go die
 Basic Of Wowo


Gordon's
Gordon's is the most urgly Human being i have ever seen... Make him non deceive una o if i tell you say Gordons wowo for everyting Him voice be like Goat own na e make am dey do like goat at times so no be him fault because na everytime him dey complain give baba God..
Servant Of Wowo

Seyi Law
This Guy is Cute to Wowoness hehe i like dis guy so te only call me for fone say Ogus Baba i say Eh I non be like others wen non fine but dem dey form say dem fine... Som times sef if i look mirror e go be like say make i vex break the mirror... Abeg I non fine jor
Chief Wowo






Omo Baba
See war b4 i won forget King of wowo A.K.A Omo Baba. This guy wowo so te wen baba God dey create am.. Lolz Guess What? Baba God Tire for him Creation lolz dis guy over wowo.. I present To you The King Of  Wowo
King Of Wowo


Ogus Baba
Na me fine pass self.. check me out.
Handsome Guy

20 comments:

  1. hahahahahahahahahaahaha OMG how did you compose this i cant laugh lolz oooooooh my God Amazing shu dis guy

    ReplyDelete
  2. Ogus Nice one i believe and i have see it that Omo baba is the most Ugless i swear who don eva see d guy go comfirm dis

    ReplyDelete
    Replies
    1. Omo my God omo baba dis pple don knw u finish o i tink say na u be fine boy o tuale baba

      Delete
  3. lolz dem match na Omo Baba is the worst dat guy too urgly

    ReplyDelete
  4. Lolz who tell you monkey nko? Basket mouth own worst pass omo baba ooo

    ReplyDelete
    Replies
    1. na lie oo faith na Omo baba own worst pass o wot about seyi law all of dem non fine jor

      Delete
    2. Hehehe wetin Omo baba do una na

      Delete
  5. Una dey call omo baba wat about AY wit his big eye? Dat guy urgly at times he go fine na wetin dem dey call dat kind person?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Heheh na Dat Guy own worst pass i swear baba Big eye lolz

      Delete
  6. Lolz wowo family/crew

    ReplyDelete
  7. Who fine pass?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Heehehe na Omo Baba i believe say fine pass lolz Lmao

      Delete
  8. I must pass this on i'm sure my page viewers will like it.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hahahahahh Gabriel na so sha thanks

      Delete
  9. heheh you go tire ooo

    ReplyDelete
  10. Dont miss out in this b4 it ends: http://incomepart.com/ref.php?page=act%2Fref&invcod=66640

    ReplyDelete
  11. Make passive income online@ http://incomepart.com/ref.php?page=act%2Fref&invcod=66640

    ReplyDelete
  12. [url=http://genericcialisednow.com/#rnqsi]cialis online[/url] - buy cheap cialis , http://genericcialisednow.com/#wdrgy cialis 40 mg

    ReplyDelete
  13. Lolzzzz. they are really uglesssss

    ReplyDelete

Say Something about this Post