Saturday 25 August 2012

Ogus Baba Fullname MS Word Error


Seriously I nearly break my PC screen this morning, trying to write a letter to friend/brother Monkey by name (Basket Mouth).
Well, I have been writing letters with out error using my Notepad, I have heard a lot about Microsoft Word [MS Word],  then I try to give it a try  and it keeps giving the error above on the photo, seriously I don't know what to do because what I am actually writing to Basket Mouth A.K.A Monkey, must contain the above Errors Names.

What do you think i should do?

12 comments:

  1. heheheh send am like dat na

    ReplyDelete
  2. Ogus oya confess; chei u have a gay crush on basket mouth

    ReplyDelete
    Replies
    1. hehehe Francex your eye come scarce oh i non say na dat wowo boy hold u so, no lie oh talk tru.. :P

      Delete
    2. Dis Rita SEF! B4 I talk wetin I wan talk.. U be boy or girl...I dey confuse o! As ogus name be Benita , u SEF fit me boy

      Delete
    3. me self dey confuse bout ur name too ooh I be Gal oh, i non of Ogus wen be benita oh make him come tellus dat one oh

      Delete
    4. Ok Rita! I'm a girl o ! I no b guy .. Why I dey talk am na bcos e be lyk say u like me 2 much .. Na only guys wey I like o! Okbye

      Delete
  3. Francex, your name makes me think of sex...

    ReplyDelete
    Replies
    1. heh Hold it there no be here you go take do that one oh me wen dey monitor am since u think say na only u need am shu abeg face anoda jor

      Delete
    2. Holy ghost fire!

      Delete
  4. Na wa for una oh so una neva hear wetin i dey talk since abi? I be Guy na,

    ReplyDelete
    Replies
    1. Who no know say u be guy...abeg go park 4 one side...wit dis ur wowo face, u fit b girl

      Delete
  5. Heheeh i fine pass u oh, only u knw na abi? @Rita

    ReplyDelete

Say Something about this Post