Friday 1 February 2013

Penélope Cruz and Javier Bardem Expecting Second Child

 
Penélope Cruz and Javier Bardem Expecting Second Child.
Penélope Cruz and Javier Bardem are set to double down on parenthood.

6 comments:

  1. abeg anybody wey won born make e born and Ogus wen did it bcome to anounce any single person dat dat gave a lady pregnancy u anounce na. mee non dey like oo

    ReplyDelete
    Replies
    1. how dat one take affect u na?

      Delete
    2. I fear oo haba non be say if ur own come submit am dem go announce am for u? na wa for u ooo Annon

      Delete
    3. Na who i dey see so? Rita na you?. na wa oo una just vanish o all of una where Bright? francex and all anyway welcome sha hope say no be temporary u come oo na only Miss Ogus Baba i dey see sometime she dey show her self join

      Delete
  2. Congrat MR AND MRS

    ReplyDelete

Say Something about this Post