Wednesday 29 August 2012

Man Nearly Dies Trying to Mail Himself to Girlfriend


Some birthday gift ideas are better than others -- and some are just unbelievably stupid. Take the case of a guy named Hu Seng, from southern China. Heng thought it would be fabulous to surprise his girlfriend on her birthday by mailing himself to her in a sealed box.
Unfortunately, the box got lost in transit for three hours, and when Seng's girl opened it in front of friends, she found him passed out and near death from lack of oxygen, the Sun reports.

Mercifully, paramedics were able to revive Seng, who said the cardboard had been "too thick" for an air hole.
Now,come to think of it base on tradition how did you see this? just because you what to surprise your girlfriend you want to.

15 comments:

  1. true talk @ reva him for die if na 9ja nw we go dey hola shebi una see am say na China do dis one so

    ReplyDelete
  2. no be fight na question dem ask u oh

    ReplyDelete
  3. Omg, chinco never cease to amaze me lol. This is plain stupid, lmao.

    ReplyDelete
  4. Na china product. Dey no dey last. Warri boy no fit faint for inside that box.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Buhahahahaha lwkmd, u no well oo

      Delete
  5. @dt chick: lol..na the same thing my psychiatric doctor tell me this morning when i ask am when dem go discharge me from this hospital(na yaba psychiatric hospital i dey yarn from). No fear. My own sickness wey carry me come the hospital na CRAZE, no be MADNESS. Both of them na two different things.

    ReplyDelete
  6. Heheh lolz abeg wetin be d different?

    ReplyDelete
  7. @ OGUS: come visit us here for psychiatric hospital yaba. We go give you PRATICAL difference between the two. No forget write your will before you come. We dey wait you.

    ReplyDelete
  8. vistit ke, i complain give u say i non dey okay? Shu both people wen dey okay una dey force gve treatment for yaba?... Yaba don dey change oh

    ReplyDelete
  9. No be u dey ask for difference between CRAZE and MADNESS? You no wan come find out again? You dey fear? By the time akpos my man wey dey here bite you, you go confirm the difference between the two.

    ReplyDelete

Say Something about this Post