Wednesday 29 August 2012

Photo: Those Days Fight



Na Wa Oh Tell me if you didn't do such back then

25 comments:

  1. hehehe funny noni

    ReplyDelete
  2. abeg Ogus u non go kill person oh

    ReplyDelete
  3. No torch me first na

    ReplyDelete
  4. Ah ah! since nobody is there to separate them

    ReplyDelete
    Replies
    1. heheh dem neva start na dem still dey rake for each other first see dia conservation na

      Delete
  5. Hahahahaha u just made my night, well u see I didn't do ds cos I was an "ajibo", lmao odi egwu, me wey dey pick race if fight set.

    ReplyDelete
    Replies
    1. i just knw say since d first day wen u task me i knw say na only mouth u get

      Delete
    2. Hehe Wetin him do? Dt Chick

      Delete
  6. Atoly dat one na big lie

    ReplyDelete
    Replies
    1. lolz Rita u believe say everybody wen pass dat age do am abi?

      Delete
  7. Haha, Clem I feel this one

    ReplyDelete
  8. lol...e nor get who no involve.

    ReplyDelete
    Replies
    1. hehehe imean say u involve too?

      Delete
  9. When i dey small, na me get mouth pass, na me dey first touch, na me dey first push, and na me dem dey "mend" pass. Na God save me say dey no renovate my face or create road for my teeth.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Get Mouth Pass Kan, Oya see this One, na so e get one boy for area den if dat boy voke for u eh u go be like say mke u dey pis for body, but if u tell am say make una even stage am make una see who go win gues wat d guy go form say him mum dey call am lolz him don run be dat oh anoda day if him see u again him go start if not be my mum wen call me dat day eh i for u use u do Agriki................ how una see dat kind tin na

      Delete
  10. My own be say if i dey ginger, i go dey tell people say make dem hold me make i no commit murder. After i go use am give reason say make im thank God say people hold me that day. But e get one day wey i nearly die. I go find one macho guy trouble. Instead of begging, i beging ginger ,dey shout " hold me or..." guys wey dey around aske me "or what?" i reply "hold me or this guy go kill me."

    ReplyDelete
    Replies
    1. heheheh Funny you... u won use sense pass me abi? i dey come make i compose my own

      Delete
  11. Hmmm
    POSTED BY THE BLOGGER OF www.acadanews.blogspot.com

    ReplyDelete

Say Something about this Post