Friday 24 August 2012

Funke Akindele - jenifa celebrate 36yrs Birthday Hurray

Funke Akindele - jenifa celebrate 36yrs Birthday Hurray!!!.
Born August 24 1976 great  36 years old woman no be girl be that again na,...

Area IKRD Babe, make Baba God Forgive you for your sins i help you pray now oh. No Joke 

Ogus Baba wishes you Happy Birthday Long Life And Prosperity LLNP, Hurray.

7 comments:

  1. lolz Ogus Baba,

    but come to think of as you usually say, Jenifa don old oh shu 36years na wa

    Baba u knw weda she don like 3? abeg tell us oh

    ReplyDelete
  2. na lie she neva reach like dat oh, Jbaby na my area hook child play gal den oh i knw everytin about her even wen she dey use pant dey run for street me dey see am, so dat one na lie jor

    ReplyDelete
    Replies
    1. Tatafoo how you take know say she neva reach like dat? haba na wa for you oh

      Delete
    2. which one com be ur own now? rita shey u knw am pass me ni?

      Delete
  3. TNk God say she don marry...all dis one una dey talk na 4 una pocket

    ReplyDelete
    Replies
    1. Francex na mind dat anonymous jor

      Delete
  4. HBD Funke! more power to ur elbow.

    ReplyDelete

Say Something about this Post