Friday 24 August 2012

Warri Man And His Family - Laugh

Hafa? how una dey?
Seriously, come to think of it base on tradition, in those days things where not like this, unlike nowadays everything is changing if you ask them they will be saying Modern World. How you go feel if you see you daughter or Son doing something you don't like and you tell He or She,
Obus or Rose, i don't like what you are doing,  stop it:
and he or she reply, mum/dad please.. get it off we are in the modern world now, ain't you see we look good like this? that one na question oh!.

SO i keep telling people that we dey do am wrong, ok take a look at this,
There is this my Neigbour, He's a constructing engr. who constructed one of the bridge in my area at warri, can you believe say the man dey caution his family say make dem cross that bridge wen him just constructed. it goes like this,
Man- Mama Junior/junior
They both answered - Eh!
Man- shebi una know say i love una wel wel
They both answered - Yes Daddy...
Man- Ok! Abeg i take God beg una that bridge wen i just finished constructing at Yanga Market so,
They both answered Yes...
Man - e non too strong, i know say i buy car for you if u won go Robinson Plaza abeg non take that bridge way, take that one wey dey Airport road so, abeg i non won hear say una go die for there oh.
They Both Answered - But daddy dat one na long way na
Junior - oh dad, but we are in a modern world now na, me won see your hand work jor mum if you won take me go school 2moro please lets cross dad's new constructed bridge lets check if he really know the work..
Mama Junior - Yes my son me too i wat to see too.
Man- See Sicilian my wife abeg junior my son make una non pass there oh e go kill person oh!...

Seriously How una see that kind thing? if dem ask dem now they will be saying modern world, make i come hear that from one of my pikin him no go see wetin i go do to am dat day.. 

4 comments:

  1. nice compose we love you

    ReplyDelete
  2. Rubbish rubbish rubbish.....ogus how mch r u gon pAy me letme tutor u on proper comedy

    ReplyDelete
    Replies
    1. hehehe which one you dey na Francex ??????? :P

      Delete
  3. Ogus Nice one jor no mind bad belle jor

    ReplyDelete

Say Something about this Post